Shatta Wales ‘Wetin’ song off his Konekt album has become the street anthem after gaining popularity on the internet as we provide you with Shatta Wale wetin lyrics below:
ARTISTE: SHATTA WALE
TRACK: WETIN
LYRICS BY: BENISAH SAVIOUR
VERSE 1
As adey here so
Adey calculate my future
But i still get foes
Me wey ano get no kwacha
Wetin concern me oo
If you want push mountain kilImanjaro
Wetin concern me ooo
If you say ano be your hero
CHORUS
Asay Wetin ooo – wetin ooo
Wetin you wan make i do
Asay wetin ooo – wetin ooo
Wetin concern you if i loose
Asay Wetin ooo – wetin ooo
Wetin you wan make i do
Asay wetin ooo- wetin ooo
VERSE 2
As adey here so
Adey work for my monthly salary
Wetin concern me oo
If you wan use your money for cannabis
No today eteyy say one day we go make am
As adey go through pain
One day ego pay
Asay asee many people
But mi never know who adi realest
Many many evil
But dey no fit touch the anointed
No bi today eteyy say one day we go make am
As adey go through pain
One day ego pay
CHORUS
Asay Wetin ooo – wetin ooo
Wetin you wan make i do
Asay wetin ooo – wetin ooo
Wetin concern you if i loose
Asay Wetin ooo – wetin ooo
Wetin you wan make i do
Asay wetin ooo- wetin ooo
As you learn the lyrics above, you can sing along by watching the official video below, which is available on Shatta Wale’s YouTube channel
Thank you for reading this article on Hello Vybes. Kindly follow us on our other social media platforms ; Facebook, YouTube, Twitter, Instagram, TikTok for more videos and updates.
PAY ATTENTION: Our WhatsApp platform is currently under construction for you to receive daily exclusive contents and news about celebrities, Lifestyles, Business and Economy news around the world.
You can send your eyewitness story to 0553595035 via our WhatsApp
SOURCE: www.hellovybes.com